2face’s Babymama, Pero Adeniyi’s Sister Yabbis Annie Idibia Over The Post Wey She Write.

Una remember post wey i share say Annie Idibia dey fire 2face Babymama,wey born 3pikin for am, Pero Adeniyi?  If una no remember READ HERE

Naso the eye of Eniola, wey bi one of the sister to Pero Adeniyi, no fit take wetin Annie Idibia write, she sef kukuma help her sister fire Annie back, say Annie dey jealous as 2face leave am go throw birthday party for his daughter wey im get with Pero.

Leave a Reply