Dbanj Don Dedicate New Song To Im Wife Untop Their Son Wey Dem Lose.

Naija pop star, Dbanj wey lost im one year old son ‘DanielThe Third’ for thd month of June 2018 don release new song and dedicate am to im wife, Lineo Didi Kilgrow.

Im Tittle the songĀ  ‘Letter To My Wife’ as im post am for Instagram page, make una read wetin im yarn :

Together We Will Pass Every Test That We Pass Through. This Is For You My #WhatYouWant #LetterToMyWife #Everything #MamaDaniel 8/8/18…

https://www.instagram.com/p/BmNItGjBr5b/

Leave a Reply