Jelosy Woman Don Use Knife Shook Her German Boyfriend

Nawa o!  Wetin jelosy go cause….
Police don arrest one 43-year-old woman wey take knife shook her German boyfriend, early momo on Sunday June 26,for middle of one street for Pattaya, Thailand untop jelosy.

Tori yarn say the jelosy girlfriend yarn say she attack her boyfriend because say she lost her mind as she dey see him with another woman.

Leave a Reply