Make Una See As University Professor Helep Im Student Back Her Pikin

Choi!  This dey sweet me for belle oh!
Tori yarn say one twitter user @adewryght,na im share us this photo of wetin happen for Bouake, Cote d’Ivoire.

Say the professor dey helep one mother wey dey write exams carry her pikin for back as the pikin dey cry and no let the mama write.

If na Naija… Hmmmm

Leave a Reply