Na Kitchen, Palour and The Other Room Aisha Belong To-Oga Presido Buhari

Oga Presido Buhari don reply im wife, Aisha Buhari,untop the matta wey she say she no go campaign for im in 2019.


“I don’t know which party my wife belongs to, but she belongs to my kitchen and my living room and the other room.”

Make Una See Video Of Wetin Im Yarn

Leave a Reply