Fathia Balogun Don Get Chieftaincy Title

Popular jingo Yoruba film actress, Fathia Balogun Williams don get new Islamic chieftaincy title.

”ATESIN’SE ADINNI ” for Ogun State.
Tori yarn say her friends, Dayo Amusa, Mojisola Olaiya,  Kehinde Rhoda, Kemi Afolabi, Tayo Odueke-wey everybodi sabi am as Sindodo go the event.

Kemi Afolabi wey com share us the tori for her Instagram  page,com comentry say

 “she present una the newest ATESIN’SE ADINNI @faithiawilliamsbalogun”

Congratulobia to Faithia

Leave a Reply