As Jim Iyke dey jolificate im padi Caroline Danjuma wey dey do her birthday yesterday , June 26,im share photo of sisi Caro and come write say,she bi warrior queen.
Caroline Danjuma, You Bi Warrior Queen – Jim Iyke
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
Actress Tonto Dikeh don send serious warning to men, say …
I Bi Gold Digger, No Come Near If Your Gold Dey Weak – Tonto Dikeh Don Warn
BBNaija housemate, Khafi Kareem, with her mother and brothers don …
If Una Know The Person Wey Kill My Brother, Abeg Make Una Come Forward – BBNaija Khafi And Her Mother (Video)
Toyin Abraham husband , Kolawole Ajeyemi share these maternity photos …
With God Anything Dey Possible- Toyin Abraham Hubby, Kolawole Ajeyemi Yarn As Im Share More ‘maternity photos’
As Lagos State government announce the 24-hour curfew, OAP and …