I No Want Man Wey Perfect , Na Man Wey Dey Honest I want – Toyin Abraham

Toyin Abraham don take her Instagram page to yarn us tori about the kind of man wey she desire.

She yarn dis tori for post wey she share on her Instagram page this morningm

Make Una read wetin im yarn
”It’s so funny when you get hurt or abused so much,you can finally say I’m used to it??????.
.
I don’t want a perfect friend/man.
I want an honest friend/man??”.

Leave a Reply