Anybody Wey Talk About My Marriage Again, I Go Delete Am- Adeniyi Johnson

Actor wey bi ex-husband to Toyin Aimakhu don warn all of una wey you call yourself fans make una leave him marriage out of una commentary.

He yarn say make una look him face well well, say him no dey smile o! Say him take God beg una make una free am and him marriage, say if im need una advice im go ask, so make una mind una business.
 una concur?????”

Naso so him yarn.

Leave a Reply