Make Una See How Reno Omokri Slam Lady Wey Call Am ‘Baby’

Before-before Presidential aide, wey bi author and lawyer, Reno Omokri don tackle a Naija lady wey try to get familiar with him on social media as she call am ‘baby’.
Make Una read wetin She write with love emoji
 
“Baby check your DM”, 
Reno Omokri, wey no like the “baby” tag,  put the lady in her place.
Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply