I Go Private My Instagram If Una Fans Continue To Yabbis My New Babe-Justin Bieber

Justin Bieber don tire for fans as dem dey yabbis im new girlfriend, wey bi Lionel Richie’s daughter, Sophie Richie.

Im com say im go private im Instagram if dem continue to dey disturb and run their mouth.

Leave a Reply