President Buhari Don Fail, As Him Never Keep Im Promise- PDP

Na PDP yarn this wan for their twitter say Naija Presido Buhari, never keep im promises after one year wey him don become Presido.

But as the tori dey go,  e bi lik say Buhari get fans o! As some Naija people dem, fire PDP  back.

Leave a Reply