Rapper Da Emperor Won Rap Simi As Suya Put For Pocket Go Show Im Mama

Sisi Simi don jam luck as rapacious rap bobo, Da Emperor don do boju boju game chose her among oda sisi.

D oda babes wey dey for the game na
Tiwa Savage
Seyi Shay
Yemi Alade
And Sisi Simi.

Hmmm!  Da Emperor wey tell us for im new album say “im bi sinner ‘ don finally becom saint as he don yarn the world say simi na him choice and he wan take her go show im mama.

My own bi say make im sha do softfly make Falz no com sama him slap o!
Make Una Watch Video Here

One Response

  1. Anonymous

Leave a Reply