Khloe Kardashian Wan Divorce Lamar Odom Again O!

Khloe Kardashian don file for divorce from Lamar Odom wey she and him dey do lovey lovey as dem bi husband and wife.

Tori yarn say dis na the second time, say na Thursday she file the legal documents.
Dem say she don stop the process before, say for lik seven month to bi with the bobo wey almost kpafuka for one  brothel in Vegas.

Leave a Reply