God Don Catch Woman Wey Go Hide Cocaine Inside One Man Of God Dommot

Tori don get K-leg for Joy Ogundare as NDLEA oga for Kano commander Hamza Umar don catch her where she dey hide cocaine inside pastor Richard Eknne House.


She take her mouth yarn say she  and the Pastor no dey gree before, so she wan put san sand inside the pastor’s gari but now water don come pass her own gari too.

Leave a Reply