I No Go Reply Those Wey Dey Talk Say I Dey  Ungrateful Because Dem No Worth Am –  Tacha Don Drop Shade (video)

Big Brother Naija housemate, Tacha don drop shade for her co-entertainers wey dey accuse her say she dey ungrateful after everything dem don do for her.

Make Una watch video

 

Leave a Reply