EFCC don take their tourch light dey look for Iyiola Omisore wey tori yarn say him dey among people wey malaka N700m from the Dasukigate.
My own bi say if iyiola dey read dis tori wherever him dey, i beg make him take shame go show himself for EFCC yard, No cause for alarm dem jus wan make you vomiy wetin you don swallow, sam!