Naija Don Buy Market From APC, And Dey Wan Collect Change – Amaechi

Minister for transport matta Oga Rotimi Amaechi yarn say Naija no get chills for dis sai baba government.

Him say all Naija people want na so so change for their pocket with automaticalarity as say wetin concern agbero with overload.

He say Naija people pocket dan dey dry, say no bi matta of structure  na change for chop moni bi thr koko.

Leave a Reply