Democracy Day: FG Don Declare Monday As Public Holiday.

Federal Government for Naija don declare Monday, May 30, 2016 as a public holiday for all una make u jolificate 2016 Democracy Day.


Minister for Interior, Lt Gen. Abdulrahman Dambazau (retd), na him yarn dis one.
He com Congratulobia Naija people untop Naija Oga patapata, oga at the top Muhammadu Buhari wey go bi one year for him office.
He yarn say make Naija people continue to support am(Buhari) say he don try well well as e don build peaceful, democratic legacy for una.

Leave a Reply