Make Una No Kill Unaself Untop Another  Man Political  ambition  – Mr Eazi

As the 2019 general election dey come, plenty – plenty Naija People dey share tips and words of advise to the youths dem.

Mr Eazi don take im twitter page to yarn dis tori.

Leave a Reply