Governor Wike Na Judas – Tonto Dikeh Don Blow Hot For Easter Message

Nollywood actress wey turn politician, Tonto Dikeh don throw shades at Rivers State governor, Nyesom Wike and his allies Dem.
For video wey she share on her Instagram page, Dikeh slam does wey she describe as backstabbers, betrayers, and snitches.
She also reference to Judas Iscariot in the bible wey betray Jesus Christ, say this is the week for the people wey dey the category.
The former deputy governorship candidate also also add caption to her vedio
Make una read wetin she write:
“Happy Easter GOVERNOR WIKE JUDAS 🤦🏼‍♀️ AND CO.”

Leave a Reply