Davido Girlfriend Don Fire Some Of Her Bullies Dem

Davido Girlfriend, Chioma Avril Rowland wey no send anybody donreact to her fans dem wey dey yabbis her untop matta wey no concern dem.

Make una read the comment from two of the fans and her reply:

‘aramide_boss’ :

‘Chai this girl no tall she be like dolphin’

She reply say:

‘This hair dye you’re using has penetrated your skull now your brain is dormant, whats your business with my height?

Another comment from Official_ijeomaokafor’:

‘Why you not always pretty on pictures?

She reply say:

‘Why are you never pretty?

Leave a Reply