The Right Person Dey Out There…- Uche Ogbodo Don Yarn Single Mums Dem As She Celebrate Her Traditional Wedding

Actress, Uche Ogbodo don encourage single mothers dem
She yarn Dem say make Dem no give up on love.
She yarn this Tori as she dey  celebrate her traditional wedding to Bobby Marris, wey dem do for her village in Enugu on Thursday, January 5.
Make una read wetin Uche write;
 
”PAID IN FULL,
 
Morning Motivation for my Single Mother gang who have given up hope ……. Gods Time is the Best , the right person is out there, he will find you when you ain’t even searching. Just be yourself, work hard on yourself and leave your heart Open , Forgive who hurt you and believe you will be ok. ”

Leave a Reply