I Been Dey Single For 4 Years, And I Don Divorce Before I Meet Ifeoma – Paul Okoye Don Yarn (Video)

Naija singer, Paul Okoye don take to social media to give us more tori about his love life after the backlash he been dey receive online after I’m unveil his new girlfriend, Ifeoma Ivy.

Okoye and his before-before wife, Anita Isama been dey news since last year after she accuse him say I’m dey cheat and file for  divorce.

Make una read wetin im yarn


“You know me, I always keep things to myself. I’ve kept it to myself that I’ve been single for four years, and I’ve been divorced for a long time. I don divorce sef before I found Ifeoma, so make una just calm down,
” he said.

When asked if he would marry Ifeoma, he replied: “Until I send you IV first. I go send una IV, although her name is Ivy if you know what I mean.”

Watch Video Below;

Leave a Reply