I No Fit Rember The Time Wey Me And Toyin Aimakhu Yarn Last- Adeniyi Johnson

Adeniyi Johnson wey bi ex husband to Toyin Aimakhu, don deny the tori wey dey wakabout say im dey call Toyin to beg make she let dem settle their Kata-Kata and give chance for their marriage.

Im yarn say, all the tori na big lie! Say even sef na Toyin dey call am, say since the time dem get Kata-Kata, im no  even remember the time im don talk to her .
Im yarn say im get plenty plenty evidence to prove say im dey yarn true tori.

Leave a Reply