I No Get Cancer β€” Mercy Johnson Don’t Clear Herself (Video)

Popular Nigerian actress, Mercy Johnson Okojie don take to Instagram to reveal say she no get cancer.

For recent interview, the mother of four don open up on how she get cancer scare wey go led her to settle for medications for the rest of her life.

But come back again to yarn say she no get Cancer

Make una read wetin she yarn


β€œSo a little PSA! I’m okay guys 😘 Thanks for all the calls and DMs I don’t take your love for granted! 😘,”

Watch The Video ;

Leave a Reply