Pastor Oyedepo Don Send Message To Believers Dem Wey Dey Beg Money From Politicians Dem Wey Steal Money

Bishop David Oyedepo of Living Faith Church don send warning to some Christians dem Wey Dey collect money from politicians wey dey embezzle public fund.
He warned them say the judgement of God go come on them.
The richest African pastor yarn this on Sunday during the first Pre-Shiloh Encounter Service.
Make una read wetin im yarn
 “You need to see how many believers are running around those who steal government money. For what to eat, you know it is stolen money and you are laughing and consuming it with them.
 
“You know the judgement of God, God has more in store for you than any man has available. There is no one dime of government funds in this ministry. Never! We don’t do launching so we don’t invite anybody.
 
“We don’t launch anything, each one launches himself as he hears the word by the one he chooses to believe. Caution my friend, caution. May you not eat poison”.

Leave a Reply