Any Man Wey Dey Call You Every time Dey Jobless, And No Dey Serious With His Life – Naija Pastor Don Yarn (Video)

Naija Pastor don yarn women say if any man dey call them every time on the phone, e no mean na love.

Im yarn say, the man dey jobless and no get anything serious to do with his life.


Make Una Watch Video ;

Leave a Reply