Naija Gospel Musician, Sammie Okposo, Don Die At 51

Popular gospel musician, Sammie Okposo, don kakutu at the age of 51.

Tori yarn say the musician Okposo slump and died on Friday morning.

This dey comes after about 15 hours wey the musician post throwback photo of Sammie Okposo Praise Party on his verified Instagram page on Thursday.

sammie okposo
sammie okposo
Sammie Okposo And His Wife Ozioma Kposo
sammie okposo

Leave a Reply