I Go Give All My Friends $1 Million Dollars Each Oneday – Davido Don Yarn

World-famous Nigerian singer, Davido don reveal one of the things wey he wan do for his friends in the future.

Make Una read wetin im yarn

“One day I wanna be able to wake up and credit all my friends 1 million dollars … e go happen,”

 

Leave a Reply