Davido Don Give Update On Chioma After She Test Positive For Coronavirus

Davido don yarn say his fiancee, Chioma wey dey positive for Coronavirus dey okay.

 

Im yarn dis tori as im dey reply fan wey ask if she dey do okay,.

Make Una read Davido reply

She hasn’t shown any symptoms till now .. she is perfectly fine

Leave a Reply