I No Dey Single, I Get Woman Woman Wey Dey Live With Me – Fredrick Leonard Dey Tori By Imposter

Nollywood actor, Fredrick Leonard don rubbish one flyer wey dey claim say he don sign deal with Netflix.
The 46 years old also warn ladies dem to stop to dey fall for  him, say im get woman wey dey live with him in Lagos.
Make Una read wetin im yarn :
“Another FAKE DOCUMENT PREPARED BY AN IMPOSTER! I HAVE NOT SIGNED ANY DEAL WITH NETFLIX.
 
If and When That Happens, it will be Announced via My VERIFIED Social media Accounts with the BLUE TICK.
 
BE CAREFUL OUT THERE ! STOP INDULGING.. I’M NOT LOOKING FOR AN ONLINE SPOUSE.
I HAVE A WOMAN IN MY HOUSE IN LAGOS ALREADY.
I AM NOT SINGLE !
 
THANKS AND GOD BLESS ALL WELL MEANING FANS.”
See post below;

Leave a Reply