Make EFCC And NDLEA Investigate Male Actors Dem wey Dey Buy Mansions – Actor Uche Maduagwu Don Yarn

Nollywood actor Uche Maduagwu don yarn The Economic and Financial  Crimes Commission, EFCC, and the National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA say make dem arrest  Nollywood actors wey dey buy mansions and expensive cars.
Make Una read wetin im yarn for his Instagram page

Leave a Reply