The Only Exercise Wey I Dey Do Na To Dey ‘Knack’ – Don Jazzy (Video)

I sure say una go dey wonder wetin the oga for Mavin crew, Don Jazzy dey do wey im dey fit.

Im don reveal im secret to us as im yarn dis tori for video post for im snap.

Make una read wetin im yarn

“I am very lazy, I don’t engage myself in any form of strenuous activity or exercise for that matter, let me just say the only form of exercise I engage in is knacking”


Make una watch the video

Leave a Reply