Hardwork No Dey Pay- Asa Don Yarn

Naija Ogbonge popular jingo singer, Asa yarn dis for im twitter this morning after dem announce Donald Trump as the winner of the US presidential election.

 Abeg una gree with her?

Leave a Reply