Popular Comedian, Mr Macaroni Don The Clear Air On Wedding Photos With ‘Mummy Wa

Debo Adedayo wey bj Naija comedian,wey una sabi am as Mr Macaroni, don clear the air on the wedding-themed photos he  share with im fellow skit maker, Kemi Ikuseedun, wey una sabi am as Mummy Wa.

Mr Macaroni on April 23 and 24, share wedding-themed pictures of himself and Mummy wa, wey dey always act as his wife for his skits.

This pictures, cause Kata-Kata among his fans, as dem dey wonder if na real wedding or  skit.

But for tweet on Tuesday, wey also bi Mr Macaroni birthday, the comedian yarn say he never marry

Make Una read wetin im yarn ,

“Thank you all for your kind messages. 29 feels good! Confession: I’m not married ooo.”

Make Una See some of the wedding-themed photos :

Leave a Reply