Your Mama Go Dey Disappointed In You, If You No Marry Chioma – Uche Maduagwu Don Yarn Davido

Naija actor, Uche Maduagwu don call out musician, Davido again
Make Una read wetin Maduagwu yarn  on his Instagram page.
“Like King David for bible, you were destined to lead other #Naija singers for #international music award but your spiritual stubbornness not to #MARRY my sister Chioma is why nothing of such Dey happen. If Na TALENT you get am in excess for music so what is the problem? Even Chris Brown allegedly tell you to go do spiritual cleaning because him Sef no understand why #Beyonce IGNORE only you Wey be the RICHEST Naija #singer but work with others on her #album bro, Walahi your #mum Sef is disappointed because you are destined to lead in Grammy awards while others #follow like Nkechi Ikebe Honorable FC, AGEGE branch #couple #marriage #share #ghana”
See post below:

Leave a Reply