E Don Reach The Level Wey I Go Talk – Yul Edochie

Nollywood actor, Yul Edochie don yarn say silence no bi always the best answer as e reach the level where he go speak up.

Yul wey don make headline when he reveal say he welcome a child with his colleague Judy Austin Muoghalu and take her as his second wife.

For interview with Paul Okoye last week, he yarn say people dey talk wen dem no know wetin dey go on for back or reason for his action.

Make Una read wetin im yarn for Instagram:

Silence is good. But it’s certainly not always the best answer.

“It has gotten to the point where I’ll speak.”

post

Leave a Reply