Make Una Ser Video of Actress Nkechi Blessing Sunday Ex, Opeyemi Falegan Has Im Beg Her For Forgiveness For Public

video wey show actress Nkechi Blessing Sunday ex, Opeyemi Falegan as im dey begg her for forgiveness don show for online
Una remember say this two,  disgrace themselves on social media after their relationship kpafuka.
For interview with OAP, DaddyFreeze, Opeyemi ask say make the actress forgive him for their public breakup. He admit say im ”mess up”
Watch the video

Leave a Reply