If Your Boyfriend No Dey Spend Money On You, E Mean He Dey Save Money To Marry You – Somadina Adinma Don Yarn

Dem don drag Naija actor, Somadina Adinma for the post h im post about men wey no dey spend money on their women.

Make Una read wetin im yarn :

“If your boyfriend is not spending money on you it means he’s saving money to marry you.

Be patient men are good people”

See  post :

post

social media users don slam Somadina wey dey for relationship with Regina Daniels before Ned Nwoko marry her.

See reactions :

post

Leave a Reply