Daddy Freeze and Wale Gates Don Criticize Bishop Oyedepo Untop Church Program Wey Dem Tittle Am “Miracle Jobs Banquet”

Bishop Oyedepo ,Faith Tabernacle Church flier don dey waka-about on line and the flier dey advertise the program wey dem bi wan do wey dem tittle ” Miracle Jobs Banquet”.

Wale Gates and OAP Freeze wey get problem with this don go social media to dey criticize the program.

Make una read wetin dem yarn

Freeze and Wale Gates criticize Faith Tabernacle and Pastor Oyedepo for a church program titled "Miracle Jobs Banquet"

Leave a Reply