The Reason Bianca Ojukwu Slap The Out Going First Lady Ebelechukwu Obiano(Video)

Everything dey go as dem plan, smoothly, the New Governor of Anambra State, dey already dey follow up the due process of the main event when Iyom Bianca Odimegwu Ojukwu slap Osodieme, wey bi the outgone First Lady of Anambra, Mrs Ebelechukwu Obiano.
 Reporter wey dey on ground yarn say.
In Osodieme’s Voice: “Bianca so you are here, what are you doing here, I thought you said you will never attend any APGA event again.”
Bianca kon vex with wetin Osodieme talk kon give her hot slap
Prof Charles Soludo dey already dey sign some documents when the fight start.
Watch video below:
https://twitter.com/thandiubani/status/1504477676718882826?t=4GGMylNcWui6gPrEc7TRnA&s=19
Watch video below:
https://youtu.be/VeAS7s9eIz4

Leave a Reply