Gobe Don Shele, Lagos Assembly Bi Wan Impeach Ambode

Members of the Lagos State House of Assembly dem on Monday evening don begin dey move to impeach Governor Akinwumi Ambode untop gross misconduct.


Dis na bad market for Ambode wey lost the APC governorship ticket to Babajide Sanwo-Olu for im party primaries October last year.

 

We go give una updates of the tori later

Leave a Reply