Na Rat First Chase You Commot Your Office, Now Your Family Don Dey Complain About The Clinic For Aso Rock-Reno Omokri

The wife and daughter of oga Presido Buhari don come out to complain about the poor management of the Aso Rock Clinic .

Reno Omokri don take their complain to dey yabis Buhari say weda im bi President or weda im bi Decoration.

Make una read wetin im yarn

‘First rat chased you from your office now your family are complaining about Aso Rock clinic Are you President or a decoration in Aso Rock?’.

Leave a Reply