My Papa Dey Sick For Sometime – Tinubu Daughter Don Confess

Folashade Tinubu-Ojo wey bi the daughter of  national Leader of the All Progressives Congress (APC), Bola Ahmed Tinubu yarn for event on Monday say her father sick before im go get medical help
Say but im don okay now
Make Una read wetin im yarn
“Everybody can say whatever they like. Even vehicles break down. He (Tinubu) was down for some time. He was taken care of; now he is healthy. It’s very obvious, we can see it.”

Leave a Reply