Actress, Toyin Tomato, Don Cause Trouble For Ibadan Shoprite After Official Dem Accuse Her Daughter Say Ahe Thief For Shop (Video)

 

Toyin Adegbola, wey bi Nollywood actress, wey una sabi am Toyin Tomato, don cause trouble for Shoprite wey dey Ring Road, Ibadan, on Saturday, March 26, after officials for the establishment accuse her daughter say she steal for shop

Toyin Tomato yarn say said comot hospital bed where she dey collect drip to go the mall

Make Una Watch the video :

Leave a Reply