Any Man Wey Ask Im Pregnant Wife To Dey Waka And Im Mama Dey Drive No Bi Husband Material -Daddy Freeze

Free the Sheeple leader, DaddyFreeze don yarn women to run if their man put his mother before them.

The media personality yarn this for reaction to  viral tweet about a man wey buy car for his mother but he no buy any for his pregnant wife wey dey take leg dey waka every day .

Freeze yam say im wife dey always 7come first.

Make Una See his post ;

post

post

Leave a Reply