Stop To Dey Wish Say You Wan Bi Like Another Person- Kiss Daniel

Ogbonge Popular Jingo Singer, Kiss Daniel wey stil dey for legal Kata-Kata  with him Before-before record label, G-Worldwide yarn dis tori for twitter.

Make una read wetin im yarn , ‘Quit wishing you were someone else. You don’t need that anointing. Quit comparing/Complaining and run your race

 

Leave a Reply