She Bi Bad Boss Wey No Like To Dey Pay Her Staff – Lady Don Slam Funke Akindele

Twitter user don Accuse Naija actress/producer, Funke Akindele say she bi bad oga.

The lady wey dem identify by her handle as @NwaBabyOne yarn say the actress no dey pay her staff.

Funke Akindele

 

The lady yarn this statement when she dey react to dance video share by blogger.

Make Una read wetin im yarn :

“Anytime I see her dancing I forget she’s a bad boss who doesn’t like to pay her staff chai. Dance is good.”


See Tweet Below:

Leave a Reply