I Dey Go Naija This December To Ask My Oga For Forgiveness– Bobrisky Before-before PA, Oye Kyme Don Yarn

Oye Kyme, wey bi the Before-before  PA of Bobrisky don open up on her plans to come to Naija to ask the crossdresser for forgiveness.

Make Una read wetin im yarn :

“This year is ending well cause am going to Nigeria to see my former boss Bob, this December to ask for real forgiveness face to face because I don’t want to enter 2022 like this.”

See the post :

post

Leave a Reply